Prinx Emmanuel dishes out a new smashing hit single tagged, “God No Go Shame Us”.
“God No Go Shame Us”, is a fast-paced dance song that will keep you on your feet for hours to come. Besides his excellent production skills, Prinx Emmanuel is also a fantastic dancer.
Finally, he has released great songs like Jigidem and Alright. Update your playlist with God No Go Shame Us and don’t forget to share.
Listen and share your thoughts below!
Prinx Emmanuel – God No Go Shame Us Lyrics
Corekt Sound
Brother What You Do??
Abeg O Don’t Be Sleeping On The Bicycle
I Call My Brother For Phone
He Ask Am How He Dey Be??
He Tell Me Say Everywhere Don Red & It Get As He Be
I Tell Ham Say No Worry As Long Say We No Dey Mortuary
See We Dey Alive We Still Dey Breath It Wetin I Believe
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us The Blessing Go Loud Go Worry The Neighbors
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us The Blessing Go Loud Go Worry The Neighbors
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh
Oga This One No Be Bobo
I No Dey Tell Wetin I Don’t Know
When The Time Go Reach For You To Go Collect Your Bread
You Go Collect In Shonbo
It Don Tey Wey You Dey Grind But E & It Be Like
Say Your Own Never Enter When Dey Go Send You Alert
Alaye Dey No Go You Xender
As For Me I No Get Sugar Eledumare Na Him
Gave Me Ginger Na Him Dey Shower The Blessing
So When I Dey Sow I No Wan Needle
Somebody Won Carry My Picture Go Babalawo I Tell Ham To Wait First
So That Picture Wey Hin Wan Use No Fine Make
I Send Am The One Wey Go Make Sense Because Sey
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us The Blessing Go Loud Go Worry The Neighbors
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us The Blessing Go Loud Go Worry The Neighbors
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh
Aehhhh Ahhhhhh Ehhhh Ahhhhhh
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
God No Go Shame Us God No Go Shame Us
Listen To Me Now!!! Listen To Me Now!!!!
God Will Not Shame Us Even If This
People Wan To Restle Us You Don’t Know…
Unofficial video:

Na True ooo our God no go shame us ???️
Nice☑️
God no go shame us real real
God no go shame us?
Eiii,God no shame us.
God no go shame us.
I feel blessed when listen to this fantastic track.boom
Wow amazing
True God no go shame us oh lie lie .
Goes well
God nor go shame us really made my day
GOD NOR GO SHAME US
Ajeh guy u too much
I feel the music God no go shame us
Nice one bro
God no shame us
God bless you prince Emmanuel, more grace and more hit
I love this song so much
Aw
I love the song. God will not shame us.
God no go shame us
Am in Love with this song ❤️
Prinx Emmanuel this song always lightens my mood
I’m supa__presh your loyal fan☺️🤩
God No go shame us oooo 🙏🙏🙏
God nor go shame us oo🙏🙏🙏
U make sense,bro
Wow,so cool
Oluwa gat ya back mAh Nigga
God no go shame us
At all
God never go shame us….
Confirme God no go shame us
I hear u
God no fit shame us
Nice one bro
God no go shame us oh
E go worry the neighbors 🙏🙏🙏
God no go shame us
Nice song
I swear God no go shame us
Awesome
God no go shame us
God will never shame us oooo
God no go shame us
Nice one bros,is true God no go shame us
Great work bruh. Keep glowing
X beat i love the song very very much infect so much nice one
Dis song is bam🔥
on god
God nor go shame us
yes oo God no go shame us pls how can i be among the musicians
Nice song God No Go Shame Us
God nor fit shame us becos we be he image
mah man you ‘re correct<GOD no fill shame us
HE WLLL NOT SHAME US
MY DADDY IS A GOOD MAN EAW
Amen Amen and Amen.. God bless the hustle
God no go shame us my bros